Di volunteer crime fighters wey dey use whistles, whips and guns
Worry about violent crime na im go dey di minds of South Africans as dem dey enta polls vote later dis month, as politicians dey make different promises on how dem go deal wit am. Wit murder rates at a 20-year high, BBC Africa Eye bin get exclusive access …